HomeMUSICAUDIOWiNA No1 – Naija | Stream & Download

WiNA No1 – Naija | Stream & Download

WiNA No1 is a Nigerian artist and producer whose music style weaves Afro-beat, conscious lyrics, and melodic hooks. His project The Beginning was released in 2023, featuring 10 tracks. “Naija” is one of the standout tracks from that album.

WINA NO1 THE BEGINNING ALBUM

In this passionate song, WiNA speaks to the frustrations and hopes of many Nigerians. He addresses issues like governance, infrastructure, security, and the dream for a better future.

On platforms like Shazam, “Naija” is listed among WiNA No1’s top tracks.

Stream & Download

You can stream or download Naija below..

DOWNLOAD

DOWNLOAD

Lyrics

(Intro)

Oh no, oh no, ayy
Call me WiNA — Number One

(Chorus)

I dey wait, make Nigeria better
Make Nigeria better, make Nigeria better
I dey wait, make Nigeria better
Make Nigeria better, make Nigeria better

Make government good, I beg
Make cities good, I beg
Make my country good, I beg
Make Nigeria better

(Verse 1)
Me, I go talk wetin dey bother
Me, I go talk wetin dey border
Me, I go talk — eh eh

Now we say, now we say, now we say
Nigeria go better
Now we say, now we say
Nigeria go better

(Verse 2)

Things are falling apart
Many things are falling apart
Our country is going backward
Every day be one wahala

Things are falling apart
Many things are falling apart
Our country is going backward
And e dey pain my life

(Verse 3)

Our roads no good at all
No water, no electricity
Medication and hospitals
Dem no good at all

Unemployment dey kill Naija
Insecurity, corruption too
Tragedies in my religion
Dem dey kill us too

(Bridge)

I go talk wetin dey bother
I go talk wetin dey border
I go talk, I go talk

I go talk wetin dey bother
I go talk wetin dey border
I go talk, I go talk

(Chorus)

Now we say, now we say, now we say
Naija go better
Now we say, now we say
Naija go better

Now we say, now we say, now we say
Naija go better
Now we say, now we say
Naija go better

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

RELATED ARTICLES

Most Popular